We do not have a sample of this song ):

Wizkid's picture

Ease Your Mind

(View album: Soundman vol 1)

A Major (Ionian)

number of views for this lyric  2444 views

play button



40% accurate

Many thing don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things don happen for my life, we make me realise
Sey, many things go happen, and it's real fine
Never let the small talks but the money get to me
I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
I put my body on my grind, let the money control me
Sey, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws


Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind


Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah


at my past, i'm glad it's over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice, it made me colder
See the music take me places
Even man never rate
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See starboy dey here, where the men dey here?
And the kele and the girls, all of them dey here


Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind


Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

Get this song on
Apple Music

Get this song on
Spotify

Youtube
Soundcloud
Share what this song means to you..