We do not have a sample of this song ):

Kizz Daniel's picture

Find A Bae

(View album: King Of Love)

A Major (Ionian)

number of views for this lyric  2205 views

play button



40% accurate

Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh

I'm almost 30, mumcy dey worry person
Say when I go bring home shawty
Shortie way sabi cookin', yeah, yeah, yeah
I don't know mumcy
O madun, o madun ki ma ri
I like anythin' wey never cast
Moni popcy mofi jo, kos'omo ele

Since I don dey find, I never see wey I like
Ever since I don dey find, I never see wey I like

Yes (Find a bae)
Go shawty
Mumcy ni k'olo find a bae oh
Tobi, don't rush (Find a bae)

Oh yeah, one, two, three, four
Daniel, you too like woman short
The person wey do me, do me bad oh
'Till I travel to Banglad
Kin lo w'omo ele bi Sharukh Khan
If I marry, I marry
And if I marry I tire, I go jaah oh
Mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh

Get this song on
Apple Music

Get this song on
Spotify

Youtube
Soundcloud
Share what this song means to you..