We do not have a sample of this song ):

Kizz Daniel's picture

Padi

(View album: King Of Love)

A Major (Ionian)

number of views for this lyric  2260 views

play button



40% accurate

See I follow my padi to greet you
And na so I begin to dey free with you
If my padi commot I go chill with you
'Cause all my feelings agree with you
I for like to borrow a kiss
Make baba God no make padi notice
See na my padi I know he dey cheat you
Girl am ready to talk am for front

Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Mama warn me I know ooh ooh
Wetin worry me I no know
Papa warn me I know ooh ooh
Wetin worry me I no know

Omalicha Biko follow your heart
And you can follow me chat
I go save your number as Mariam so padi no go ft know
Wa
E fit be like I toast you
But tomorrow I fit bone
E no mean say I no Love you
Na for say padi dey date

Oh yea am ready
We can go to Ghana for the wedding
I get padi for Ghana wey know you
So Inlaw things are ready
Before the matter go long
And before the tailour go start to dey come
Show me your backside show me your front
So I fit to know wetin go kill me o
Aaaalooo o
Story wey dey touch
Again
Aaaalooo o
I say story wey dey touch

Get this song on
Apple Music

Get this song on
Spotify

Youtube
Soundcloud
Share what this song means to you..