Oya pass me ther rizzla ebena
Make i roll up the ginger ebane
Any style i deliver ebane
Anybody wey no like make dem comot thr
Cos them no get e liver
Some of them na deciver
Awon kan to fe jaye monaco
But them no gey e visa
Omo beru lomo yen o
Omo omo
Omoama razzy lomo yen o
Oshin bo bu oshin bo bu